
Patoranking - Lenge Lenge Lyrics
Check out the lyrics of this new hit song as you sing along to the audio;
(Introduction)
Come on, come on, come on, come on baby Eh come over baby You know say me want baby Come over baby
(Pre-Chorus)
O di genge, o di genge(eh o di genge) O di gengele, o di genge oh (eh o di genge) See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge) E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge) Omo the way you look oh Baby I'm impressed oh (eh o di genge) I dey like girl's wey get Wetin I fit press o (eh o di genge)
(Chorus)
Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) Lenge lenge o, lenge lenge o Lenge lenge oh (lenge lenge) This kind lenge lenge is different oh Lenge lenge oh(lenge lenge) Lenge lenge carry front and back Like opelenge (lenge lenge)
(First Verse)
Please you, please you, please you (o mama mama) Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama) Because you carry lips, lips, lips like Angelina This your hips, hips, hips like Angelina(like Angelina) As I dey so, I don tipsy, so I misbehave, na I dey catch my trips The way shake the waist, e don grade o
(Refrain)
Come on, come on, come on, come on baby
(Whaya say)
Eh come over baby (Pre-Chorus) O di genge, o di genge(eh o di genge) O di genge le, o di genge oh (eh o di genge) See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge) E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge) Omo the way you look oh Baby I am impressed oh (eh o di genge) I dey like girl's wey get Wetin I fit press o (eh o di genge)
(Repeat Chorus once)
(Bridge) Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) (Mini chorus) This kind lenge lenge is different oh, Lenge lenge (lenge lenge), Lenge lenge carry front and back Like opelenge (lenge lenge) Come on, come on, come on, come on baby (Weh say) Eh come over baby (Repeat chorus once) Read more: https://www.bolaqspot.blogspot.com

At the start of May, Patoranking cleared his Instagram feed in order to shine a spotlight on his album announcement, which came in the form of an open letter to his daughter. After just a few weeks, Wilmer, the reggae-dancehall star’s sophomore LP, is finally here.
Follow us Google nigeria news to get the breaking news in 'naija' today as it happenes
The title track, “Wilmer”, opens the project, and thanks to an immensely lively beat, courtesy of Mr Kamera, it’s instantly arresting. On the track, Patoranking professes his love for his daughter, describing her as his everything and promising to give her all that he can.
Georgian singer, Bera does an excellent job with his verse on “Wilmer”, sharing captivating vocals that emphasise the track’s beautiful message. Nyashinski and Busiswa are also impressive on “Nakupenda” and “Open Fire”, but Davido remains a standout on lead single, “Confirm”.
Comments
Post a Comment